Loading video...
Video Failed to Load
Which kind wahala be this ?? ๐๐
36 Comments

Wetin u dey do Mozkoh.....u wan burst my head ๐

Lol abeg oh ๐๐

๐๐๐my belle wan burst ๐๐๐

@Adebiyi63070139 No allow am burst oh ๐๐

My confusion is confuse too. 2 of una don craze finish.๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Omoh e don tey wey i laugh to skit o ๐๐gguuuuuy na still me ๐

Mozkoh mozkoh mozkoh How many times did I call you ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

I follow short cut yesterday driving pass cemetery although na kids cemetery around 10pm so dark and lonely but I no fear all my hope na make I no see ghost bcos if I see one him go show me where I go get billions

See as the guy dey look up dey talk๐๐

@Espirito75925 Guy ๐๐

@Espirito75925 My oga ๐๐

Omo see skit wey dey funny and scary ๐คฃ๐

No be me oooo nah them oooooo

Youโve improved on your skit, this is funnier than ever, I watched it twice & I nearly suffocate from laughter, Thumps up my brother.

๐คฃ๐คฃ๐คฃ You wan use cutlass follow up with spirit

Una two no wel ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Damn, I actually laughed. ๐คฃ๐คฃ

@telkatharealest ๐๐๐๐๐

Bruhhh I've been moody all day ๐ญ๐ญ This made me laugh wtf ๐ญ๐

@anizzy01 You wan tear my Belle this morning ๐คฃ๐คฃ

This is the first time I'm laughing to your skit

๐๐๐๐

First time wey I dey see say Mozkoh fear๐

Guy my belle wan burst ๐๐๐

That kind laugh wey dey bring tears ah done laugh today ๐ ๐คฃ

๐๐

๐๐๐

@Adebiyi63070139 Family ๐๐

Na once I click follow button ๐

Hahaha U for wait na

@iamniome Lmao ๐๐๐๐

See wahala ๐ญ๐๐

@moralespelumi U go craze ๐๐๐

Watin yu Dey do? Yu wan use laugh finish me.

๐

His brain ๐ง no fit process everything at some point
