Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who be this again?
31,598 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

@vdmempire Hollandia yoghurt as how na?? Make una no make yoghurt con later Dey expensive ooh

@vdmempire Religion don finish us for this Africa

@vdmempire Haha 🤣 sometimes I just feel like who removed their brain from their head, cos I don’t understand how someone’s pikin go mumu like this 😹😹 very senseless human beings 😹

@vdmempire This woman just dey waste hollandia yoghurt

@vdmempire Make bandits catch you say, you dey pour water for ground, whether you want make them fall, you go tell them.😆😂😆😆

@vdmempire 🤣🤣🤣kai Nigerian and church it's visible can't you guys see. Ask yourself this question where does the tithe and offering go to? pastor dey drive benz you dey trek wake up my people listen to the word of God and don't give shi shi it's a church and not a shrine.

@vdmempire Thou anointed my head with Hollandia yoghurt, and ants ovethrew 😂 He sure me say na she call God by herself.

@vdmempire Obob e b like this business go move market oooh

@vdmempire See yoghurt when person for drink.

@vdmempire She dey shear free milk na watin she dey try explain 😅😅😅

@vdmempire Them be foooooool I dey talk about this, many of you dey Lough, ebe like say una don go smoke again Pls somebody complete am🤣🤣🤣

@vdmempire RITUALS IN THE SO CALLED HOUSE OF GOD

@vdmempire Vdm na Christianity dem use get Nigerians

@vdmempire Vdm oooo

@vdmempire 😂😂😂😂😂

@vdmempire Mumu boku for Nigeria. Blind followers and believers are abound in Nigeria. VDM has exposed one of the deceitful Christian leaders. What is Christian Association of Nigeria doing in this case? There is need to sanitise Christianity.

@vdmempire Them don start again 🤣🤣🤣🤣

@vdmempire E no touch her head not even her neck to tell you nothing like anointing there. She’s just wasting resources.

@vdmempire God abeg ooo

@vdmempire VDM OO 🤣🤣😂😂

@vdmempire Hahahaha

@vdmempire How then no go bekieve Wetin nnamdi Kanu Dey cook for them

@vdmempire 7030785189 ademurele ebunoluwa opay any amount sir

@vdmempire Na crase dey worry all of them. IGG ( initial gra gra)

@vdmempire Some people go still defend this

@vdmempire Watching with a cheap data..who be that boss.

@vdmempire 😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂 Baba miracle don kill all Nigeria ooo. Luck of job opportunities is killing out people. Omo this church issue don tired me i swaer..

@vdmempire Dogmatism. Nigerians do not practice religion, only dogma

@vdmempire I Support VDM, nah nonsense she dey do for there some mumu go think say nah Spiritual stuff she dey do and nah lie 🤣 😂 she dey deceive una wen be her members i pity for una

@vdmempire All of them don't study the Holy Bible. Period!

@vdmempire And the same people want the government to be working like the westerners. With this kind mentality and sense 😂

@vdmempire Senior happy new month

@vdmempire Madness everywhere

@vdmempire Loll many things dey happen

@vdmempire What the heck is going on here 🙄🙄
