Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Who be this again ๐คฆโโ๏ธ๐
47 Kommentare

No be your apprentice them ๐

๐

Yes nah ๐๐

If you get em name sir you can tag him โฆ make we dey follow am โฆ I like all this werey eh

Okay

See as you dey inspire people ๐ Abeg show them better character o

Na better character be this

Geh Geh influence in action ๐๐๐

๐ฏ

Geh you no de see Wetin Peller and Jarvis de do?

Wetin them do

Geh Gehhh ๐๐ผ๐๐ฅ

Gehgeh your son wan turn to crayfish ๐ฅฒ๐คฃ

He's more of GehGeh Dan GehGeh

We don get like 50 cleaned Geghe ๐คฃ Everybody just dey craze dey go

Wahala ๐๐

๐ฏ๐

Tag him name nor just post am

Go follow him on TikTok

Among all of them he's the one that kills it the most even sound like you lol ๐

You shock seff prof ๐งโ๐ซ

๐๐๐

๐ฏ๐

Gehgeh do you hold any cryptocurrency?

pelle doh da mumu again o gehgeh

Wetin him do

abeg try advice am cos the boy no wor learn

Na Damaturu gehgeh be this

@official_Gegeh you don influence like 1million Gehgian for this world ๐๐๐

See our best graduating ooo ๐

Na skirt he wear?

Father dey shock keh

Na your student o ๐

GehGeh na your piking be this your student

Na your last son , e even get your voice.

GehGeh don see who mad pass am ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Gehgeh finally got himself some disciples.. This is an improvement of his influence on the youth

No Edit.

Hahah... I don't know.

Geh geh don virus this one ๐

Coming from Person wey be crefish for Nigeria oo๐๐๐

This is one of your student ๐จโ๐

Now you see what you making us go through on a daily basis

Nah your children way you run leave for village no need of DNA

See what youโve caused

Lols ๐ Let connect @Ogvibes95

Your student
