Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who be this guy 😩😩😂😂🤦🏽♂️🤦🏽♂️
423,863 görüntüleme • 3 yıl önce •via X (Twitter)
28 Yorum

A lot of stuff no add up 1) how pikin wey dem still dey breastfeed sabi talk 2) how olosho you meet for club, person know ur house carry pikin come give her for ur house 3) that vn they the right part , so na sender screen record am 🤔🤔

Hmm 🤨

I knew this was going to be funny before listening to it.😂 However the story doesn't seem real. How pikin wey dem dey breastfeed dey make full sentences?

😭😭 my chest

This story no clear at all . Pikin wey dem they breastfeed fit talk? 😂😂😂😂

This guy no sabi lie sha, come let me teach you

Aje, my own experience was wen I paid her make time reach to knack naso my thing no gri rise se and she no gri gimme head just kept robbing and trying but to no avail. She jinxed me 😂and I already paid her!

Which kind story be this? 😂😂😂

@damilolakk @olaolu10

Lol nna that story no straightforward at all, which pikin where them still dey breastfeed go tell say make them on light?

@HenvicChurchill @AY611616

😂😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣 @Pirtim chai, sorry oh. But this your experience with the Olosho and the pikin strong oo. Na this one them dey call bad market.

😂😂😂

@AadizzyHope 😂😂😂😂

He made that up. It ain't real

I tell her say she cannot serve two masters at a time 😂🤣

The little baby 👇🏽

This story no add up but e funny die 😂😂😂😂

🤣🤣🤣🤣

Ah wait. So she was massaging your bola infront of pikin wey fit talk “mummy I don’t like darkness” ?

🤣🤣🤣🤣🤣

😂😂😂

Lies !!!

@Mannyfiquee @sizzn_

My lord🤣🤣🤣🤣

He’s lying 😂🤣

@naughty_chrisss the voice note wey you send to me don leak 😂😂😂, you don cast … you go carry Ibadan olosho.. you go explain tire
