正在加载视频...
视频加载失败
Who be this one again?
222,895 次观看 • 3 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Adunni🏆3 年前
I just have to stop opening every videos I see 😒

DON “Tobechukwu” Ade 👑3 年前
When I heard “I am “aksing” you, why?” I just burst out laughing. Oniranu

MAYBACK3 年前
Indaboski don finally get sister. nice one. No be every thing be cruise oooooo

KING DAVID B£T3 年前
To me this thing be like cruise,how you go dey tell us something important carry cat emoji put for face dey expect us to take you serious ? Imagine kettle wey dey call pot black 👏👏

𝐷𝑟 Allison OF PH3 年前
Only you be sun and moon… Please 😂😂

🔥KAROSAM🔥OF WARRI🔥3 年前
Omo i cast everywhere today for first bank. Na once dem reverse my money this evening

JUNY ✟3 年前
Get this shit out of here!!

223 年前
Few months later

Amethyst🌺🌺🌸🌸🌼🌼3 年前
Moon and star Dey use filter …..o wrong naw😂😂😂😂🤣🤣🤣

XTrey3 年前
Summary for those who no get data: She said Joshua Selma na fake, say he too quick answer Gods call
