Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Who be this one again? ๐ญ
105,064 Aufrufe โข vor 16 Tagen โขvia X (Twitter)
39 Kommentare

Dem suppose plank him head๐๐

๐

Omo na to dye my skin color I Dey shame for my light skin ๐ญ๐

๐

I need to go stand under sun for 5 hours every day, these niggas dey put shame for my body ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ

No vex na ๐

This one resemble drug addict

๐

I his mind he thinks he's sexy. Gesus. He suppose enter Yaba Left

Women dey always like when man life dey spoil. See as them just dey gas am๐

Imo state boys

Nah women the deceive this type ๐น๐น lowkey them girls want a tough looking dark skin man on low cuts ๐น

Die by ๐ฅ

MY STREET MEN GO LIKE GREET THIS ONE I PROMISE YOU IF,WE GREET AM ...HE WILL THANK GOD FOR THE DIVINE CHANGE IN HIS LIFE ..I SWEAR

Orisirisi werey lo wa sha ๐ฉ๐

Once man life dey spoil like this eeehh nobody dey happy pass women..๐ญ๐๐ See as them dey gaslight the werey and him still dey lick lips for front of camera..๐๐๐๐

See werey

๐

Fair people too stupid

Nah Portacourt or akwa Ibom pikin be this

Werey still they 2014 ๐

Hand go soon touch this one

The weyrey for fine, na the doing too much make him better like Agaygay

Who raise all this once ๐๐๐

Everybody just Dey craze for this country๐ญ๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

E wan faint? ๐๐ฅน๐

Fair guys thou ๐ซ๐๐

Them suppose put you for cult maybe small sense go follow you

Nigeria problem no really concern dis one ๐

Who be this imbecile ๐

Watin be this ๐ญ๐

I weak ๐

Them go say its always the fair guys

Dey do like Ringworm

God wan punish this one

Nawaoooo

Women bad gan ๐ญ๐ญ๐ see as dem full there dey encourage am

Nawa o
