Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who be this one again? 😭
105,064 görüntüleme • 16 gün önce •via X (Twitter)
39 Yorum

Dem suppose plank him head😂😂

😂

Omo na to dye my skin color I Dey shame for my light skin 😭💔

😂

I need to go stand under sun for 5 hours every day, these niggas dey put shame for my body 🤦🏽♂️

No vex na 😂

This one resemble drug addict

😂

I his mind he thinks he's sexy. Gesus. He suppose enter Yaba Left

Women dey always like when man life dey spoil. See as them just dey gas am😂

Imo state boys

Nah women the deceive this type 😹😹 lowkey them girls want a tough looking dark skin man on low cuts 😹

Die by 🔥

MY STREET MEN GO LIKE GREET THIS ONE I PROMISE YOU IF,WE GREET AM ...HE WILL THANK GOD FOR THE DIVINE CHANGE IN HIS LIFE ..I SWEAR

Orisirisi werey lo wa sha 😩😂

Once man life dey spoil like this eeehh nobody dey happy pass women..😭😂😂 See as them dey gaslight the werey and him still dey lick lips for front of camera..😂😂😂😂

See werey

😂

Fair people too stupid

Nah Portacourt or akwa Ibom pikin be this

Werey still they 2014 😂

Hand go soon touch this one

The weyrey for fine, na the doing too much make him better like Agaygay

Who raise all this once 😂😂😂

Everybody just Dey craze for this country😭😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

E wan faint? 🙄🥹😅

Fair guys thou 😫😂😂

Them suppose put you for cult maybe small sense go follow you

Nigeria problem no really concern dis one 🙄

Who be this imbecile 😖

Watin be this 😭💔

I weak 😂

Them go say its always the fair guys

Dey do like Ringworm

God wan punish this one

Nawaoooo

Women bad gan 😭😭😂 see as dem full there dey encourage am

Nawa o
