Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Who be this one again ?? See resemblance 😂😂

1,105,874 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Four-eyed Edo Boy™
Four-eyed Edo Boy™2 лет назад

You no go know say you get doppelgänger somewhere till you blow

Фото профиля Oyindamola🙄
Oyindamola🙄2 лет назад

I tell you 😂

Фото профиля DotBoy😈🔥
DotBoy😈🔥2 лет назад

“This Range Lovaa comes with a 360 Kamara” Kwenu people no go kee me 😭😭

Фото профиля Oyindamola🙄
Oyindamola🙄2 лет назад

😭😭

Фото профиля Joseph Icøn
Joseph Icøn2 лет назад

Aba don finally produce fake ola of lagos

Фото профиля SACRED REPORTER $EVOX 🌐
SACRED REPORTER $EVOX 🌐2 лет назад

Your car is not ugly, you just need some alloy rims

Фото профиля Lei?🧞‍♂️
Lei?🧞‍♂️2 лет назад

This one na Igbo Ola oo😭

Фото профиля Chiboy
Chiboy2 лет назад

Imagine say him from Anambra. Lange Lover, Camala, 320 mirrion Naila, money dey Ragos, Stop Praying.

Фото профиля Nnamdi 🦅
Nnamdi 🦅2 лет назад

This one na Obi of Abia

Фото профиля Shegun 🌪️🌟
Shegun 🌪️🌟2 лет назад

nothing wey aba no fit do, how dem take do itel ola of lagos?

Похожие видео