Loading video...
Video Failed to Load
8 years relationship 😂🔥
20,561 views • 1 month ago •via X (Twitter)
34 Comments

My brother honestly you need to sue her ooh and includes all the members of her family too 😜😀😜

If you check am well, na you waste her time because of hot garri yellow and ogbono soup

People still dey do relationship?

I like the way u say these things and it's like it happened.

No be she Dey make ur ogbono Dey draw,so why she Dey yne u😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Omo this boy no sense I swear omo baba just know how to make someone laugh at the right time 🤣🤣

No be small precious 8 years Person wey Dey study medicine and surgery go don graduate , upon the whloe struggle…

Fatan u be măď man 🤣😂

See no be all this joke o , Broski you need to sue her o … if na pikin una born e for don de shout Wwws too

Ogbono and garri yellow😂😂😂

😂😂

Fanta na craze 😅😂

Aaaaah she give sweety eeyahhh😂😂😭

Na so Big Oma deh do?

Hope say you no gree make she put pipe for your yansh oo😂😂😭

You wan leave relationship at an incomplete level , na lie ooh .. we go complete this building ooh

🤣🤣🤣this guy mad guuuu🤣🤣🤣🤣🤣🤣

She’s not serious!

Periwinkle, snail and kpomo 😂😂😂

That sweetee part off me

😂😂😂

Because of prince Ikemefuna🤦🏻♂️

Lmaooo 😂

Na uncomplicated stage ooo 😅😅🤧

Hahah 🤣 so relationship not foundation now

Ask her first make she come explain 😎

Make Dem Sha no kidnap you with periwinkles

Abeg sue her ah ah why na

U no Dey joke with “gari yellow” 🤣

Deformation of character😂😂😂

Dis one reach make u vex😂😂😂

Chai buy blue tick 😂 make you Dey pack this Elon money

😂😂

Defamation of character and spreading false news😂😂 That one go reach 10years imprisonment ooo😂😂
