Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Carter Efe drags VeryDarkMan. 😭😂
51,409 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
30 Yorum

Make Carter just Dey on a low make he Dey enjoy his streaming lowkey

And Ruth is laughing, all the blogs and celebrity have now tagged a better Nigeria as a niche for VDM, while they all use their platform to promote bad vices as long as they are getting paid. So nah only VDM go drag FG for electricity.

Let’s be realistic: VDM is doing his best for Nigerians. He cannot fix the country overnight. He can only speak up and hold the government accountable. He isn’t in government, yet he uses his own resources to import essential goods to make life easier for Nigerians. Carte

I wan help Nigeria, but make una buy my goods first. 😂😭

@ayooladavid722 The right time to drag him

won't end well for him

But Carter the talk true oooo honestly 😂

😂😂😂😂

😂😂😂😂

wetin funny here, Twitter influencers are bunch of clowns

I said this too if you really want to help Nigeria talk about the light 💡 not bring solar power into the country

@carterefe__ Useless youths nah only very darkman be Nigeria … why dem go they put all responsibilities on one man.. useless Carter and co.

Make them set fight this December 😂

Carter to talk.. him Sha they talk him mind

Carter dey drag VeryDarkman ke😂😂😂

How e con be now 😅

Don’t leave his neck ooo….buh watin cater efe talk is not bad

@carterefe__ E too get mouth 😂😂😂

Nothing I know say carter wan talk concerning VDM.him no reach

lol, this one wey dem ďey use am clean money for twitch. Make he better calm down.

@carterefe__ That guy really last born. E nor really sabi talk

😅voice matches face

@it_Rutie why you no invite 😒 me

The guy is only bitter.

Carter Efe dey drag VDM on X space and VDM no even get X account what a joke.

Carter na werey 😭😂

So to do business now nah problem???

This boy no get sense at all.

Lmao 😂😆🤣

Oh I missed this 😩

