正在加载视频...
视频加载失败
Compound Palava 😂
32,675 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
26 条评论

This guy Dey talk true normally

You finish work… your style is different and unique… the sky is your limit 👍👍👍

This guy 😂😂😂 Too brutal

E don vex before you greet am 🤣🤣🤣🤣

She for just waka pass jejely

Oboy I hear the Edo jam o of The great ohenhen

All the way from YouTube and IG 😂🥵

Bele come out nyansh go inside, dem supposed arrest u 🤣 😂

Bro, you get bad mouth for real life o 😂

Bàbá Ìbejì.... Why nau ❓🤣

This guy na dan iska😆

What at all de mek papa dey vex so???😂😂😂 You people should just avoid papa naaw 😂😂

Na craze dey worry you

😂😂😂😂😂😂

Nice one

🤣🤣🤣

@babsjamoo 😂😂😂

Man is really depressed 😂

I don follow this werey 😂Elena razor 🪒

Problem 😂😂

god abeg now...

This Guy sabi cook ehnnn 😭😂😂😂😂

Bro 😎 You good 👍💯

Lol 😂

What the fuck 😂

Omo 😀
