正在加载视频...
视频加载失败
Compound Palava 😂
123,367 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

This guy no well.... "sit down there dey sew wetin u no go rip" loouuuudddd ooo 😂😂😆😅

Na from here I start to dey laugh 😂😂

This is the only compound where people gather and still mind their individual business 😂😂😂😂😂

Na lie ooo this carding app is rubbish ooo🤣🤣🤣 I see why everybody they promote am, the CEO dey find validation way he no get fake investment scam 😂

Infection way you get they spoil pocket toto 😹😹

The way this guy dey always roast everyone for compound ehnnn. Dem suppose don chase am comot sef. 😭😂

He served everyone on that compound. He compounded all interests 🤣

With de way broke ur Opay no deserve password bcos I don’t know wetin u Dey secure😂😂😂😂

"U get aza man bt moni no dey ur aza " Baba benji use line wound person

I no fit unhear wetin i hear this guy talk, e say who go u see now no go know say u get infection wey go infect pocket toto, WTF😭😂😂💔

This babe wey dey chop dey enter my eyes. See fine girl

Sit down there Dey sew Wetin u no go reap😂😂😂😂

You Dey work out but nothing Dey work out This one off me

Carding na scam o, just know yourself guys

You dey sow watin u no fit rip 😂

Person wey I know no 😂

You dey sew wetin you no go reap Na so I Burst laugh 😂🤣🤣

E no pass carding advert

From morning till night u Dey workout but nothing Dey workout for your life😂😂😂 I don die😂😂😂😂😂😂

You Dey workout everyday but nothing Dey workout for your life. Some of us don’t even deserved passwords to our opay account bcos weytin we Dey secure sef 😂🤣

Guy good skit but y’all need to stop promoting this apps,them deh rip people money

Elele people 😂😂😂

This una compound ehn😂😂

😂😭

Make God give u one big funds buy this house as ur film house 😅😅

WTF 😂😂😂

OPAY wey nothin dey inside no suppose get password 😂😂🙆🏾♂️

Seriously those yab are Killers 🤣🤣

As you see me so, I senior Ochacho 😂😂

This guy don kee me😂💔

😂😂

Even person wey no talk Dey collect back to back

Wetin we do you?? 🤣🤣

Where soapy ?

Sit down for there dey sow wetin u no go reap 😂
