Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Davido don post you before? 😂 She really went to frame it

144,513 views • 1 year ago •via X (Twitter)

11 Comments

𝕏nailMan's profile picture
𝕏nailMan1 year ago

Every one and what they perceive to be success. Congratulations to her

AfrobeatArena's profile picture
AfrobeatArena1 year ago

She sabi the game. She has studied and passed "Internet 101". H*ters make una continue to waste time. She is headed for the stars!

Abdullahi damilola's profile picture
Abdullahi damilola1 year ago

Wizkid fc no fit relate 😂

jacksonovie's profile picture
jacksonovie1 year ago

Davido too good sha, he just dey drop bars "men don't cry but I get emotions too" "I suppose relocate but I go buy Belgium"

Șanya11🗿's profile picture
Șanya11🗿1 year ago

make una wait small I just dey wait make Kizz Daniel follow me

Estadio Deportes's profile picture
Estadio Deportes1 year ago

¡YA QUE LLEGUÉ! 😬 El ‘Tato’ Noriega reveló las razones por las cuáles Sergio Ramos dijo que sí a Rayados. Así va el fichaje del español. 📲 #LigaMX #Clausura2025 #SergioRamos #Rayados

Yemi 🖤✡️'s profile picture
Yemi 🖤✡️1 year ago

E remain thanksgiving for Church.

John Hart's profile picture
John Hart1 year ago

With wetin I watch so, wetin funny me pass be say she say her children go come see this thing Abeg this kind person be like who go born?

Badman_ p's profile picture
Badman_ p1 year ago

She done loose her voice 😂😂

Mayor of Benin♒️'s profile picture
Mayor of Benin♒️1 year ago

E no even sweet 😂

bigDevis_vr🆘🦅's profile picture
bigDevis_vr🆘🦅1 year ago

Dis ur content no sweet

Related Videos

Davido don kee me mahn 😂😂💔
0:33

Sensitive content

Davido don kee me mahn 😂😂💔

wande

1,076,748 views • 1 year ago