ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Davido go tear ACL seh ๐๐ญ
57,912 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
24 ๆก่ฏ่ฎบ

If he try write this kind better lyrics Davido go get brain tumor straight lol

๐๐ no kill David ๐ญ๐คฆโโ๏ธ

Yemi my lover

Weytin be this????

You must be very stupid

Na why they say baddo no get hit reach David baddo na street anthem and credibility

Make a rapper turn to singer

This song no pass oshodi

Wetin be this nitori Oloun ๐๐๐

@BBeckysussylk No olamide song reach FIA just go carry your eba from microwave

Wetin be this ๐น

For this song abi another one? Mogbe ๐คฃ

Craze must dey your head ๐

DIS ONE SEF NA HIT

The music Dey even make me laugh ๐๐ na song be this??

Na song wey you wan use go h2h with fia be this?๐๐. Una just dey shoot una self for leg

If olamide sing fall he go tear him knee cap

๐๐๐๐คฆ๐ฝโโ๏ธ

๐ญ๐ญ stop it. Donโt do baddo like this Love no go die near FIA?๐ญ

The crazy thing be say I still go back to jam this song brooo ๐คฃ๐คฃ cnt even remember the last time I listen to FIA

This one self nah hit๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

Davido brain fit off for 2 hours..

Guy wetin be this ???? You no even Dey pity gbadoo Ikorodu lil frosh

What is this?
