ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Heartless visitor ๐๐ฅ
15,452 ๆฌก่ง็ โข 5 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
20 ๆก่ฏ่ฎบ

This thing happen one time like that when me and my wife dey. She Dey plan go market we just say make we use the last vegetable soup for fridge chop swallow one neighbor just come we just by ask her whether she go chop she say yes haaa we tell her say na old soup she collect am๐คฃ

This guy Dey smoke something different

๐๐๐visitor wicked

Next time tell am Sey Na sawad soup...

Hahahaha why I no go follow u chop am Make hunger kee me ehhhh Fanta

Dis guy and ogbonno soup na 5 & 6 ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Omoh!!! Brotherly ๐ซ๐ซ Ya doing great yunnoโ๏ธโ๏ธ

I know no weather you go follow me chop, na you invite the visitor na

๐๐คฃ๐, no for this house? ๐, you go cry ๐คฃ๐ญ๐คฃ๐๐น

Guy ๐๐

๐ฅ

Wucked visitor ๐๐๐

Garri yellow ๐

Lol Early morning ๐

๐คฃ๐

Abeg make una follow for follow abeg na๐๐คฃ๐ญ๐ญ

๐คช๐คช๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐๐

๐คฃ๐คฃ

๐๐๐
