Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨TIMAYA NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
25,838 просмотров • 4 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 25

Timaya for 2026 I laughed in Slovido voice 🤣😄😔

we no dey 2016 nau

Why I Dey hear Ai Choir ? You

Rage bait.😭😭

Timaya badd oo

Sorry we listen to reenzo now

Living legend

Na only God know how this old man Dey do am sounding good tho 😂

Make I first laugh

If Timaya open bunkers or invest in oil rigs in bayelsa , won’t it pay pass all this rubbish he’s putting out and claiming it’s music? Dude you’re already old and your time don pass! Abeg rest

Sharp

Timaya still dey sing🤔

No be today timaya start to dey fra 😂😂 Sounds nice though

E dey sound good shia

Chulo with the vibe 🙌🙌🙌

Nah you are legend but this is not it at all..

Make this one better focus on Oil matters

Abeg give am link to 2020 of the 6 😭😭😭😭😭😭😭

Clowns. Hypertribe and timaya Anytime elections are close including Don jazzy and all the other ones. They all want to trend and distract us. We dont want help from you Don , use your influence and fight the country like fela

Naira post fa?

Timaya still Dey sing???

Blike wetin peruzzi help am write

in 2026? no more way for all these afro-rubblsh fl0ps... tigbaya fell 0ff; no hit, no tour.. now playing don't rage-bait me by dammy krane

December go sweet ooo

No need e don flop already








