正在加载视频...
视频加载失败
Na everytime dem dey update Mara dance. Which version be this one again? 😂
31 条评论

I really wish Odogwu Mara was alive to witness how his dance is trending everywhere

Ah go soon add my own step join

They need to start arresting anybody that updates this dance. It’s no longer a dance, they are now using it to perform deliverance sessions online.

Snake in the monkey shadow 😂

This is called adio Mara 😂

Nah to dance this one land for hospital

E get level or certain age wey u go reach and u can’t see ur self dancing steps like this ~ not me tho!

By the time you join web of oja (drugs) guys settings, you go discover steps wey Dey out of the universe.. Catatonic movement!! 😳😳😳

Na wa o. Who wan come dey dance this one now at this age. My waist o

Nothing concern these ones with Econometrics and Geo-politics.... E sweet sha 🤣🤣🤣

All this people deh talk hard drugs nothing u fit tell me 😂😂 ordinary eye no fit deh dance like this

Na oja fit make person Dey dance like this.

Who now take kana nor dey do this step 😂 Mara oooo 😂

Nothing musa no go see for gate

Mine boy my Hommie omo werey 😮💨😂

Supported by color

Lazy 9ja youth …. Na buhari talk m oo nt me

Fra- Dance

Snake in the eagle shadow version

Tee dollar n Abaya rn don dy download the dance for there head 🤣

Na so Oyimbo do full research on Mara

Brutal legwork... No gymbro comes close @Ojo__Tolu make una try am

You need to the on drugs to dance this dance 😂

Rubbish You call this one dance steps

Praying mantis 😂

Na work of art!

My videos are set to play on x1.5 by default. This video is funny asf

😂

This na full body workout

lol you no know Adio Mara D guy wey don Dey Mara already seff

All this trenches dance no go break persin body, u will never see a billionaire dance like this. 🥱
