Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

45,515 Aufrufe โ€ข vor 12 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

20 Kommentare

Profilbild von ร‡ร˜MMร…NDร˜
ร‡ร˜MMร…NDร˜vor 12 Tagen

This boy just dey trend since yesterday Wating person go do wey i go trend self?

Profilbild von justDare
justDarevor 12 Tagen

I don die ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ’”

Profilbild von Dandy_Jnr
Dandy_Jnrvor 12 Tagen

Omor e don hard gan Na small boi dey advise adult

Profilbild von boy c Tobi
boy c Tobivor 12 Tagen

Oversight. This world is heading to a dark period. Everyone thinks they know better now including kids ๐Ÿ’”

Profilbild von Semi god.
Semi god.vor 12 Tagen

Na small pikin dey motivate me now๐Ÿ˜ฉ

Profilbild von Destiny ๐Ÿ’›๐Ÿ’™ ๐Ÿ
Destiny ๐Ÿ’›๐Ÿ’™ ๐Ÿvor 12 Tagen

Omoh na Small pikin Dey advice me now Godddddd ๐Ÿ’”๐Ÿ˜ค

Profilbild von ๐Œ๐‘_$๐€๐•๐€๐†๐„ โœช
๐Œ๐‘_$๐€๐•๐€๐†๐„ โœชvor 12 Tagen

Na to just assume say tinibu don ruin my 20s๐Ÿ’”๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Oluwase
Oluwasevor 12 Tagen

Omoh ๐Ÿ˜„

Profilbild von swotยก
swotยกvor 12 Tagen

wahala. ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Your ex mass-servant ๐Ÿ’Ž
Your ex mass-servant ๐Ÿ’Žvor 12 Tagen

Oversight. This world is heading to a dark period. Everyone thinks they know better now including kids ๐Ÿ’”

Profilbild von War!
War!vor 12 Tagen

Na be boy oh๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Victoria George
Victoria Georgevor 12 Tagen

I no blame am ooo na tinubu cause am ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von FRIENDLY_GADGETS ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
FRIENDLY_GADGETS ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 12 Tagen

Jesus ๐Ÿ’” na kid dey advice Adult now?

Profilbild von ABUJA BOY ๐ŸŒŽ
ABUJA BOY ๐ŸŒŽvor 12 Tagen

Na to knock that him big head ๐Ÿ˜ 

Profilbild von DEX ๐ŸŽฉ
DEX ๐ŸŽฉvor 12 Tagen

E go far

Profilbild von max fct
max fctvor 12 Tagen

E reach my turn to be a man Nah small pikin dey advise me ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Christiana Ujunwa | By Soulโœจ
Christiana Ujunwa | By Soulโœจvor 12 Tagen

This one no be pikin na ancestor

Profilbild von OSCAR ๐Ÿ™ˆ๐Ÿ™‰๐Ÿ™Š
OSCAR ๐Ÿ™ˆ๐Ÿ™‰๐Ÿ™Švor 12 Tagen

Na Nigerian government do this one ๐Ÿคฆ

Profilbild von O.L.I.V.E
O.L.I.V.Evor 12 Tagen

Wisdom is nobody's mate.

Profilbild von golden boy
golden boyvor 12 Tagen

I been really wan hear em advice fr.

ร„hnliche Videos