Loading video...
Video Failed to Load
Omooor ๐๐
45,515 views โข 12 days ago โขvia X (Twitter)
20 Comments

This boy just dey trend since yesterday Wating person go do wey i go trend self?

I don die ๐ญ๐

Omor e don hard gan Na small boi dey advise adult

Oversight. This world is heading to a dark period. Everyone thinks they know better now including kids ๐

Na small pikin dey motivate me now๐ฉ

Omoh na Small pikin Dey advice me now Godddddd ๐๐ค

Na to just assume say tinibu don ruin my 20s๐๐ญ

Omoh ๐

wahala. ๐

Oversight. This world is heading to a dark period. Everyone thinks they know better now including kids ๐

Na be boy oh๐๐

I no blame am ooo na tinubu cause am ๐๐

Jesus ๐ na kid dey advice Adult now?

Na to knock that him big head ๐

E go far

E reach my turn to be a man Nah small pikin dey advise me ๐ญ๐

This one no be pikin na ancestor

Na Nigerian government do this one ๐คฆ

Wisdom is nobody's mate.

I been really wan hear em advice fr.
