Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Omooor 💔💔

45,515 просмотров • 12 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 20

Фото профиля ÇØMMÅNDØ
ÇØMMÅNDØ12 дней назад

This boy just dey trend since yesterday Wating person go do wey i go trend self?

Фото профиля justDare
justDare12 дней назад

I don die 😭💔

Фото профиля Dandy_Jnr
Dandy_Jnr12 дней назад

Omor e don hard gan Na small boi dey advise adult

Фото профиля boy c Tobi
boy c Tobi12 дней назад

Oversight. This world is heading to a dark period. Everyone thinks they know better now including kids 💔

Фото профиля Semi god.
Semi god.12 дней назад

Na small pikin dey motivate me now😩

Фото профиля Destiny 💛💙 🐐
Destiny 💛💙 🐐12 дней назад

Omoh na Small pikin Dey advice me now Godddddd 💔😤

Фото профиля 𝐌𝐑_$𝐀𝐕𝐀𝐆𝐄 ✪
𝐌𝐑_$𝐀𝐕𝐀𝐆𝐄 ✪12 дней назад

Na to just assume say tinibu don ruin my 20s💔😭

Фото профиля Oluwase
Oluwase12 дней назад

Omoh 😄

Фото профиля swot¡
swot¡12 дней назад

wahala. 😂

Фото профиля Your ex mass-servant 💎
Your ex mass-servant 💎12 дней назад

Oversight. This world is heading to a dark period. Everyone thinks they know better now including kids 💔

Фото профиля War!
War!12 дней назад

Na be boy oh😂😂

Фото профиля Victoria George
Victoria George12 дней назад

I no blame am ooo na tinubu cause am 😂😂

Фото профиля FRIENDLY_GADGETS 🇬🇧🇳🇬
FRIENDLY_GADGETS 🇬🇧🇳🇬12 дней назад

Jesus 💔 na kid dey advice Adult now?

Фото профиля ABUJA BOY 🌎
ABUJA BOY 🌎12 дней назад

Na to knock that him big head 😠

Фото профиля DEX 🎩
DEX 🎩12 дней назад

E go far

Фото профиля max fct
max fct12 дней назад

E reach my turn to be a man Nah small pikin dey advise me 😭😂

Фото профиля Christiana Ujunwa | By Soul✨
Christiana Ujunwa | By Soul✨12 дней назад

This one no be pikin na ancestor

Фото профиля OSCAR 🙈🙉🙊
OSCAR 🙈🙉🙊12 дней назад

Na Nigerian government do this one 🤦

Фото профиля O.L.I.V.E
O.L.I.V.E12 дней назад

Wisdom is nobody's mate.

Фото профиля golden boy
golden boy12 дней назад

I been really wan hear em advice fr.

Похожие видео