Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Reject Cultism
41,275 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Oya come Benin come talk all things wey you talk for video just now

Benin boiz na mumu normally nothing dy dia head at all

😂 no wear am at all o Before you explain one or two bullet fit don meet you make your spirit no come de regret later oo 😂

Na wetin them dey do harassment and intimidation of none cultist, Jew men no fit dress or wear some things again because cultist don highjacked the thing as their own. REJECT CULTISM.

Who do Edo people like? Una just dey waste youth for nothing 🤦♂️

It is getting outta hands now. Boys can't wear what they like to wear no more without been monitored and threatened to identify themselves.

Amen 🙏

All those dirty cultists in Benin and other places were cult violence dey now are all fools

🤩🤩

😂😂
