Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨OMAH LAY NEW SNIPPET 🤩 Hows it Sounding ??
Комментарии: 34

Bro this mf is GOOOOOOOOOOD DAMN !!!!

Davido don spoil this one life

make Rema no thief this one again sha

God bless whoever broke your heart, bro 🙏 ❤️

JESUS😭🔥

This werey wan come put me for my feelings again, omo werey bring am come🤲😓

Omah lay Asake Victony Boylliona I will forever bet on them

na this one wan sing ozeba?

we are there already 🤲🤲🤲

He too easy for this boy na f00l he too good

It already sounds like this.

Omah lay kee

Sound good

Make I go buy one packet of handkerchief

This guy singlehandedly carried davido's album 5ive. I wish him the best.

Y’all troll Bnxn for doing the same sound but not this guy lol

igbo no dey high me again😪

People wey dey comment nonsense no understand music or na amapiano people

Boy alone I’m sattttttt🔥🔥🔥🔥😭😭

He can never go wrong.

If you like no wish Rema go thief this one too

This guy sounds dey give goosebumps

Diswan go Dey sing like say hot yam Dey him throat Can never sing out clear make u hear

Sigh Make depression hold omah lay God abeg Even billie eilish isnt eilishing anymore Bxch be happy Everybody be happy these days 🥹😭

This werey no won miss…😂🔥

Even the clarity of mind don Dey gba already tf is this

If you no be omah lay fan abg komot bodyy. If not alone when triple platinum in your playlist & circle (it did in mine) then we’re together on the waiting list for another masterclass

Love dis

He should release it fast ooo Before we go hear person don steal the idea

I’ll always love this guys sound no matter what. Just drop this album bro 😔

Sounds good 🔥

Them steal ur Album style you still mumu carry WITH YOU wey suppose change ur career or add small juice to the new album compilation Dash that Round Head. now see watin u dey sing, You go learn the hard way. Depressed Bitch

Even if omah lay drops a quiet song like it just reads 3 mins with no sound or nothing I'll stream it and it'll be my best song. Love that man no homo

Una sure say this album he redo go tap…






