Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Them surprise u ?😂🔥

41,229 просмотров • 23 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Nasarawa_
Nasarawa_23 дней назад

Omo all of us sabi watin we dey do

Фото профиля olawale 30bg
olawale 30bg23 дней назад

I was actually waiting for the WHAT'S HAPPENING 😂. I thought you wanted to skip that part.

Фото профиля Rodrigo
Rodrigo22 дней назад

WOMEN DONT LOVE MEN WOMEN DONT LOVE MEN THEY DONT HAVE THE CAPACITY TO LOVE MEN OR SHOW COMPASSION TO MEN

Фото профиля Bigmike
Bigmike23 дней назад

I Dey surprise oo say dem no surprise Me

Фото профиля Efetobore 🪄
Efetobore 🪄23 дней назад

So big Omah no surprise you too? Wonders shall never end 🤣

Фото профиля Bigg Mark
Bigg Mark23 дней назад

Since the dawn of man, women no value men... Na entitlement dey do them... Dem wan dey collect

Фото профиля Hubert 🇳🇬
Hubert 🇳🇬23 дней назад

Na for burial ground them dey do nails now🤣🤣🤣

Фото профиля 👑Uzzy
👑Uzzy23 дней назад

Wats happening here , nobody give u garri yellow?

Фото профиля juud
juud23 дней назад

Abeg,go trademark that "whats happening"

Фото профиля Skyprince!🪽
Skyprince!🪽23 дней назад

Man Dey suffer o

Фото профиля Dettyboi
Dettyboi23 дней назад

I no even know say today na boyfriend's day

Фото профиля SUNDAY KELECHI
SUNDAY KELECHI22 дней назад

Did he just say (carry you go burial ground)😮🤣🤣🤣🤌

Фото профиля Thatuselessboy 💎♟️
Thatuselessboy 💎♟️23 дней назад

Everywhere calmdown 😭😂😂😂

Фото профиля justGbx
justGbx23 дней назад

Apams 😂

Фото профиля Chukwudiebere Okpalaojimmadu🐐
Chukwudiebere Okpalaojimmadu🐐23 дней назад

No mind those evil people 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля juud
juud23 дней назад

Thats whats happening na signal say him wan enter another gear

Фото профиля 🦉Viczzytech🧘🏾‍♂️
🦉Viczzytech🧘🏾‍♂️23 дней назад

You forget to add garri yellow

Фото профиля paul smith
paul smith23 дней назад

Life Dey surprise me for hand, e no get surprise wey wan pass this one 🥲

Фото профиля Otè$
Otè$23 дней назад

😂😂😂😂 so today na boyfriend day

Фото профиля 𝕻𝖔𝖚𝖓𝖉𝖘
𝕻𝖔𝖚𝖓𝖉𝖘22 дней назад

😂😂😂

Фото профиля Dj EmmaXimuM
Dj EmmaXimuM22 дней назад

The what’s happening sweet me

Фото профиля Daniel Jackson
Daniel Jackson23 дней назад

No cheating pass this one🤣🤣

Фото профиля TAMS
TAMS23 дней назад

APAMS . 😂😂 ma burial ?? 😂😂😂😂😂

Фото профиля Agukwu 🐅
Agukwu 🐅23 дней назад

No

Фото профиля logan
logan23 дней назад

😂😂😂😂😂😂

Фото профиля Real Ogugu Son
Real Ogugu Son23 дней назад

Boy friend get day too? Una sabi hide update oo 😳 Because what's happening 😲

Фото профиля Mr Victory C.O
Mr Victory C.O23 дней назад

E sure me say many men like me know even know say today na boyfriend day 😂

Фото профиля Chiniban
Chiniban23 дней назад

🥹🥹

Фото профиля BIG K ⭐️
BIG K ⭐️22 дней назад

Which one be buy ambulance to carry go use do picnic again🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Valkyrie©
Valkyrie©23 дней назад

Everywhere just quite o😂😂

Фото профиля Chidex
Chidex23 дней назад

Who?🥺

Фото профиля UY SCUTI 🕷🕸🦅
UY SCUTI 🕷🕸🦅23 дней назад

Men suppose don get sense na

Похожие видео