Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Them surprise u ?😂🔥
41,229 görüntüleme • 22 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Omo all of us sabi watin we dey do

I was actually waiting for the WHAT'S HAPPENING 😂. I thought you wanted to skip that part.

WOMEN DONT LOVE MEN WOMEN DONT LOVE MEN THEY DONT HAVE THE CAPACITY TO LOVE MEN OR SHOW COMPASSION TO MEN

I Dey surprise oo say dem no surprise Me

So big Omah no surprise you too? Wonders shall never end 🤣

Since the dawn of man, women no value men... Na entitlement dey do them... Dem wan dey collect

Na for burial ground them dey do nails now🤣🤣🤣

Wats happening here , nobody give u garri yellow?

Abeg,go trademark that "whats happening"

Man Dey suffer o

I no even know say today na boyfriend's day

Did he just say (carry you go burial ground)😮🤣🤣🤣🤌

Everywhere calmdown 😭😂😂😂

Apams 😂

No mind those evil people 🤣🤣🤣🤣

Thats whats happening na signal say him wan enter another gear

You forget to add garri yellow

Life Dey surprise me for hand, e no get surprise wey wan pass this one 🥲

😂😂😂😂 so today na boyfriend day

😂😂😂

The what’s happening sweet me

No cheating pass this one🤣🤣

APAMS . 😂😂 ma burial ?? 😂😂😂😂😂

No

😂😂😂😂😂😂

Boy friend get day too? Una sabi hide update oo 😳 Because what's happening 😲

E sure me say many men like me know even know say today na boyfriend day 😂

🥹🥹

Which one be buy ambulance to carry go use do picnic again🤣🤣🤣🤣

Everywhere just quite o😂😂

Who?🥺

Men suppose don get sense na
