Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Verydarkman no wan leave this pastor neck🤣😭
118,692 Aufrufe • vor 3 Tagen •via X (Twitter)
35 Kommentare

So this man dey expect the full youths in Nigeria to not work but to just dey pray? 😭 Omo at this point this is beyond Christianity

The pastor think say na play 😂😂😂

How person wey dey drink garri, sleeping for afternoon to avoid hunger wan take hold himself for 10hrs

I like what he is doing, he should call them out for me

This pastor don but market

😏😏

What's the difference between this pastor and what they are saying on this video?🤣🤣🤣 Well I pity those members sha

Alot of people get miracle jobs even without interviews or submitting their cvs in a particular company yes favour speaks for men even without much hard work

This guy can be so dramatic

Wanna like rubbish 😂 Him no get work ni? Man just dey find new ways to waste everybody’s time.

He just Dey hold am Dey go

Until we fight God them no go ever gree say we dey pray

Make we no lie 18hrs for what???? And to VDM prayer is not for lazy people

Vdm your own don too much ooo you clout chaser

Omo see pressure...wetin 21 years wan tell God for 6 hours 🤦🙄

I know a lot of people would be against me for saying this, honestly prayers doesn't take you anywhere as far as we all know that there's what we call destiny so why do y'all need to start praying instead of working towards perfection!!

All this ones definition of success no pass money he say his not better than anyone and say no one should pray for 6 hours this man too love chaos

Kuku kee me pastor!!! 18 hrs how many hours come remain for me to work and burn ny backy?

VDM You be Baba werey I swear😁😃😄😄

He should leave him please

Comedian 😹😹😹😹

Those pastors na fak€

Leave am keh,person when still the lie till date

Abi ma for convert this HUNGERNUBU regime to fasting, i fit still reach this 18hrs Fasting challenge oo🤔

So, person go sleep by 10pm wake up by 6am, make he go hustle, that's 8hrs already remaining 16hrs...so make I use 10hrs, 18hrs pray... How person go pay for bills..? I pity who take arome serious sha

This So men of God are not real they deceive people.

My mates dey control millions nah to dey speak and pray in tongs for hours I suppose dey fine up and down? This man no know say pastor update don cast

I dy live well pass most of their members and pastor self when i been dy 21 😂

He say my life na joke because I no dey talk rubbish 😂

😂😂😂😂😂 E go soon reach 36 hours.

Omo this pastor work na scope 😁

Darkiiooo 🤣

If that pesin don eat concoction rice and garri tire, he go go outside go find work 😂😂

Pray without season i s recorded in the bible

The guy just wan spoil everybody life 😂😂....
Ähnliche Videos
Sensitive content
This pastor came for VeryDarkMan and this happened 😭💔
Oyindamola🙄
123,418 Aufrufe • vor 8 Tagen
