Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

wetin be this?😭😭

36,937 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von 𝐍
𝐍vor 1 Jahr

Na global banger be that oo.

Profilbild von Solar Heavy
Solar Heavyvor 1 Jahr

yeah thats wild, have you heard this yet?

Profilbild von KDTrader
KDTradervor 1 Jahr

It was at this point that I realized the world has no good taste of music.

Profilbild von Dolapo💫
Dolapo💫vor 1 Jahr

I’m sure he will be on No 1 on Apple Music if there was Apple Music during the time

Profilbild von Dayo Ajibola
Dayo Ajibolavor 1 Jahr

Omo this song nah banger oo 😂 once dey play for party like that year everywhere go scatter

Profilbild von TBMADE
TBMADEvor 1 Jahr

You know how many people play this song during knacking. Try it and see. The energy pass the one wey Japata dey give😂😂

Profilbild von Nickiee
Nickieevor 1 Jahr

And everybody dance to am that year😂

Profilbild von RazdoT
RazdoTvor 1 Jahr

“You see say i catch you” Ke watin i dey sing back then😂😂

Profilbild von Kufor🍃
Kufor🍃vor 1 Jahr

Our parents said this song was sent to destroy life’s 😭😭😂😂

Profilbild von Goodluck Asama
Goodluck Asamavor 1 Jahr

If not because of fame, dis song get level pass many of ona 001 Songs… D

Profilbild von 𝙞𝙍𝙪𝙣𝙎𝙝𝙤𝙬𝙨  
𝙞𝙍𝙪𝙣𝙎𝙝𝙤𝙬𝙨  vor 1 Jahr

So some English dey this song? Dem don cut my ear go

Ähnliche Videos

Wetin be this?😭😭😂
1:07

Sensitive content

Wetin be this?😭😭😂

CD2

367,634 Aufrufe • vor 1 Jahr