Loading video...
Video Failed to Load
wetin be this?๐ญ๐ญ
36,937 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
11 Comments

Na global banger be that oo.

yeah thats wild, have you heard this yet?

It was at this point that I realized the world has no good taste of music.

Iโm sure he will be on No 1 on Apple Music if there was Apple Music during the time

Omo this song nah banger oo ๐ once dey play for party like that year everywhere go scatter

You know how many people play this song during knacking. Try it and see. The energy pass the one wey Japata dey give๐๐

And everybody dance to am that year๐

โYou see say i catch youโ Ke watin i dey sing back then๐๐

Our parents said this song was sent to destroy lifeโs ๐ญ๐ญ๐๐

If not because of fame, dis song get level pass many of ona 001 Songsโฆ D

So some English dey this song? Dem don cut my ear go
Related Videos
Sensitive content
Wetin be this?๐ญ๐ญ๐
CD2
367,634 views โข 1 year ago
