Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wetin Ebube dey do?? 😭😂
10 Kommentare

Cynthia Ibevor 1 Jahr
The wife was so relaxed 😂she be like, this one ain’t a threat

H I M 💸vor 1 Jahr
She’s not okay 😂

TENIOLAvor 1 Jahr
😂

Udochukwuvor 1 Jahr
100% effort 0% result Them no even understand wetin Dey do you… 😭😭 even the woman 😫

obi-trix🐐vor 1 Jahr
Imagine trying your best to seduce someone and they ask you if your stomach is paining instead. The anger in reply 😂 .

queenlizzievor 1 Jahr
Ebube sef wan try her luck

Mosalewamiivor 1 Jahr
Ebube Dey twist

FobeCyrilvor 1 Jahr
Sven Ruby wan compete with her madam🤣

Akaninyeneevor 1 Jahr
Small ynash true true don dey shake 😂

Christiana Danielvor 1 Jahr
LMAO why Ebube resemble Pikin wey dey dance cultural dance 😂😂😂
