Loading video...
Video Failed to Load
What is going on here?
13,259 views • 11 months ago •via X (Twitter)
10 Comments

I dey tell my babe since make we start this church tin e no dey now see bread 😭

Some buy 2 Ask them when last them and their family ate this now, they will tell you it is expensive but one werey told them they complied

Our mumu too much for this continent 😂

Na wah oo. Abeg which prayer point need bread and sardine ?😭

See people wey Jesus die for😭

Miracle no dey tire Jesus ooo E don do am before, he will do it again Miracle, no dey tire Jesus But e sure me say na pastor sell them that bread ay exorbitant price

Multiplication, their belly shall be filled 😂

'Buy for yourself and your children if they are not here' Na why mama buy two breads and two sardines.

Thank God I’m an Atheist #atheism #atheist

Praying to be the bed winner 😂😂😂
