Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which flag be this?😳
249,084 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
34 Yorum

This one go dey use loud cook 😂

lol 😂

Well she will still meet her type kwa

This one na canopy

😂😂😂

Igbo flag

Smoke 💨 Gas ⛽️ Closed windows Tiled walls My sister, your lungs 🫁 Dey model for DuduOsun You go girllllllll 😁😁😁yassss queennnn

Nothing green reach this one

This one 😂,no get color

lol 😂

Watin them dey gain for this one naw☹️ The boy wey teach am this hope he marry her

Red mu pro max flag 🚩

You wan dy knack "who goes you". Baba nla baba red flag 😂😂😂

Crimson red

Black flag

Highest in the Room 🚬

Gbewa

Reddish black

She suppose use her mouth cook.

Ei Daenerys’ lost dragon

Wetin tiger generator dey do inside kitchen??

Devil's flags 😂😭

Her smoking isn't my problem but what's the aim of smoking beside a cooking gas?

Black flag

Nah dem dey sabi cook pass

blue flag,😁

@_iamtolulope Smoke flag

Nigeria 🇳🇬 flag

Green white green

Red, black, maroon, deep blue flag

Red flag, such a dirty girl lickin her fingers instead of rinsing ....nahhh

White flag 🏳️

Omo this one big pass flag na Red Billboard

She did not really need that gas
