Loading video...
Video Failed to Load
Which kind conductor be this na ๐๐
11 Comments

Fillipo Saga1 year ago
Pure savage! Pure entertainment! The man may not be where he wants to be, but he knows that Life is a fooking process

Solar Heavy1 year ago
who do these vocals remind you of?

Tolashe1 year ago
You get belle and you never marry 750 ๐ญ๐ญ

Robo_Blues๐ ๐ฅ1 year ago
Haha see as everybody old pass their age ๐

Rivaldo1 year ago
Who wan come gree say en vote Tinubu?๐๐๐

Big Sam ๐๐ด1 year ago
Na una put us for wahala wey we dey so, see as everybody old pass their age ๐๐

LeePeace07๐ฆ1 year ago
You vote for tinubu how much again kilode where I dey go abeg ๐คฃ

Osas1 year ago
U get belle u never marry ๐๐๐

Patrick1 year ago
Justice for men

WADESKI ๐ ๐คด ๐ ๐ฆ1 year ago
Make you no go enter this guy bus if you too dey shy

SON OF JACOB1 year ago
We wey wowo go still pay 1500? ๐๐
