Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which kind conductor be this na 😂😂
11 Yorum

Fillipo Saga1 yıl önce
Pure savage! Pure entertainment! The man may not be where he wants to be, but he knows that Life is a fooking process

Solar Heavy1 yıl önce
who do these vocals remind you of?

Tolashe1 yıl önce
You get belle and you never marry 750 😭😭

Robo_Blues💙 🔥1 yıl önce
Haha see as everybody old pass their age 😂

Rivaldo1 yıl önce
Who wan come gree say en vote Tinubu?😂😂😂

Big Sam 😍🌴1 yıl önce
Na una put us for wahala wey we dey so, see as everybody old pass their age 😂💔

LeePeace07🦍1 yıl önce
You vote for tinubu how much again kilode where I dey go abeg 🤣

Osas1 yıl önce
U get belle u never marry 😂😂😂

Patrick1 yıl önce
Justice for men

WADESKI 😎 🤴 👑 🦁1 yıl önce
Make you no go enter this guy bus if you too dey shy

SON OF JACOB1 yıl önce
We wey wowo go still pay 1500? 😂😅
