Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who be this again 🤦♂️😂
47 Yorum

No be your apprentice them 😂

😂

Yes nah 😁😂

If you get em name sir you can tag him … make we dey follow am … I like all this werey eh

Okay

See as you dey inspire people 😂 Abeg show them better character o

Na better character be this

Geh Geh influence in action 😂😂😂

💯

Geh you no de see Wetin Peller and Jarvis de do?

Wetin them do

Geh Gehhh 🙌🏼💝🔥

Gehgeh your son wan turn to crayfish 🥲🤣

He's more of GehGeh Dan GehGeh

We don get like 50 cleaned Geghe 🤣 Everybody just dey craze dey go

Wahala 😂😂

💯😂

Tag him name nor just post am

Go follow him on TikTok

Among all of them he's the one that kills it the most even sound like you lol 😆

You shock seff prof 🧑🏫

😂😂😂

💯😂

Gehgeh do you hold any cryptocurrency?

pelle doh da mumu again o gehgeh

Wetin him do

abeg try advice am cos the boy no wor learn

Na Damaturu gehgeh be this

@official_Gegeh you don influence like 1million Gehgian for this world 😂😂😂

See our best graduating ooo 😁

Na skirt he wear?

Father dey shock keh

Na your student o 😂

GehGeh na your piking be this your student

Na your last son , e even get your voice.

GehGeh don see who mad pass am 🤣🤣🤣

Gehgeh finally got himself some disciples.. This is an improvement of his influence on the youth

No Edit.

Hahah... I don't know.

Geh geh don virus this one 😂

Coming from Person wey be crefish for Nigeria oo😂😂😂

This is one of your student 👨🎓

Now you see what you making us go through on a daily basis

Nah your children way you run leave for village no need of DNA

See what you’ve caused

Lols 😂 Let connect @Ogvibes95

Your student
