Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Who be this one again? Shuur 😂

267,905 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

37 Yorum

Eyo profil fotoğrafı
Eyo3 ay önce

Your wayward children don too plenty

GehGeh profil fotoğrafı
GehGeh3 ay önce

Too many

Eyo profil fotoğrafı
Eyo3 ay önce

Una go soon plenty pass ratels

Sickowav3 profil fotoğrafı
Sickowav33 ay önce

Omo una don plenty oo 🤣

Spook profil fotoğrafı
Spook3 ay önce

You no recognize your students again

GehGeh profil fotoğrafı
GehGeh3 ay önce

Them too many

Spook profil fotoğrafı
Spook3 ay önce

Your family don large

Big Joe profil fotoğrafı
Big Joe3 ay önce

Nah everyday your Egg they harsh 😂😂

GehGeh profil fotoğrafı
GehGeh3 ay önce

Shuur

J-Wealth profil fotoğrafı
J-Wealth3 ay önce

Geh Geh in embryo. This one wan start him fooling journey at a very tender age.😂

Samuel Tosin🥶 profil fotoğrafı
Samuel Tosin🥶3 ay önce

Make good advantage of gehgeh's influence, you won't regret it.

RicoEra profil fotoğrafı
RicoEra3 ay önce

Efcc, come see wetin you want make Nigeria youths dey do with their lives 😂

king Ambrose profil fotoğrafı
king Ambrose3 ay önce

All the eggs wey you lay that year don dey Harsh

salako profil fotoğrafı
salako3 ay önce

Gehgeh just born plenty pikin full different state 😂😂

SHARP•SPIRIT profil fotoğrafı
SHARP•SPIRIT3 ay önce

na content creator prof. na so dem dey do😂😂

Auchi jeff blog profil fotoğrafı
Auchi jeff blog3 ay önce

This one carry enn mama new corset 😂😂😂

JERRY 🇳🇬 profil fotoğrafı
JERRY 🇳🇬3 ay önce

😂😂

E M M A ✦ profil fotoğrafı
E M M A ✦3 ay önce

Nah big celeb you no knw am

Remote Jobs with Shocking Prof profil fotoğrafı
Remote Jobs with Shocking Prof3 ay önce

This your actions no really funny when you do am, nah when other people try to mimick you, it's always funny.

HAEL WRLD profil fotoğrafı
HAEL WRLD3 ay önce

Make dem jus nuke the country abeg 😂

CAR TRACKER🇳🇬 profil fotoğrafı
CAR TRACKER🇳🇬3 ay önce

Your students don dey graduate oo. Congratulations

Victory😍😍 profil fotoğrafı
Victory😍😍3 ay önce

This one resemble you finish 😂😂😂

Mr RICHDONTCOM profil fotoğrafı
Mr RICHDONTCOM3 ay önce

you gave her mama belle run GehGhe na your seed you plant

SoD 𝘾𝙖𝙣𝙣𝙤𝙣 profil fotoğrafı
SoD 𝘾𝙖𝙣𝙣𝙤𝙣3 ay önce

So accurate, go ask your papa friends where the dey go hangout las 15-20 years 😂

Ernest profil fotoğrafı
Ernest3 ay önce

These your Children go Wacko pass you o😂😂

diamond NBA profil fotoğrafı
diamond NBA3 ay önce

Na your son 😂

PICKUP....LITE profil fotoğrafı
PICKUP....LITE3 ay önce

GehGeh, GehGeh,GehGeh,GehGeh, how many times I call you, you see waiting you don trun our upcoming leaders too,GehGeh, how many times I call you, E go better say you come out for 2027 Election make we know say na you be our Leader, even me I dey dend my waste dey wakaaa,

ILOVEMESSI profil fotoğrafı
ILOVEMESSI3 ay önce

Gegeh your children don dey grow up o

K B O profil fotoğrafı
K B O3 ay önce

Are you denying your talent?

Xboi profil fotoğrafı
Xboi3 ay önce

Geh Geh this one no go pass Aspirant for your university 😂

Bentley profil fotoğrafı
Bentley3 ay önce

Even him papa shock, cause himself 😕 confuse

Apollo🗯 profil fotoğrafı
Apollo🗯3 ay önce

This your pikin no get strength, you no dey feed am?

Thizzy✨ profil fotoğrafı
Thizzy✨3 ay önce

Na everywhere Gheghe get children for inside Nigeria oo😂

DAVID💚 profil fotoğrafı
DAVID💚3 ay önce

Na everyday your eggs dey hatch 😭😂

Dammy profil fotoğrafı
Dammy3 ay önce

Geh geh is that you?😂 U don dey re incarnate in another pesin body??

Aare Damilare profil fotoğrafı
Aare Damilare3 ay önce

No be you spread the virus😂😂😂

Omotayo Roll-in-dollars profil fotoğrafı
Omotayo Roll-in-dollars3 ay önce

Your first born 😄😄😄 as Geh Geh woman dey … son too must dey now😄😄