正在加载视频...
视频加载失败
Wicked home 😂🔥
33,339 次观看 • 7 天前 •via X (Twitter)
33 条评论

Just enter the home like, i’am home…

Like this I need help from home 😭

This is the highest level of betrayal and rebelling 😅😅😅 But ur last born no betray u sha 😅

I wan see big oma broooo😂😂😂🔥🔥🔥🔥🔥🔥

You need to go beck home asap

I don go collect ur food for you my brother! Dem say you and elders go solve this Igwe and him sweetie son 🤣🤣🤣

I Dey struggle for Lagos then and I called my sis and she said “we just finish eating pounded yam and egusi with goat meat. Na cry I just no cry that day 😂😂

Sue the home?? 😂😂

Small small kpomo 😁😂😂😭

No vex brother 😂😂😂

my guyest guy😂

Werey 😂😂😂

Congratulations fanta. I love your Humour. You brilliant.

Na you be the problem. Lol

Highest level of man's inhumanity to human 🤣

omor 😂😂

bro, verify your X account to earn from your content. Never knew you were on X. Been a big fan on fb

Mass in humanity to human 😂😂😂 Fanta na werey

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😍😍😍😍😍😍😍😍😍😍😍 kuku kii me ooooo

😂😂😂

😂😂😂

My mama cook banga as I comot

I don jam yoi for here again😂😂

behind your back ke 🤣🤣

Congratulations on your event

@IjPhaul

lol 😂

😂

omor 😂🧠

😂😂😂😂

Me to my parents

Lol 😆

😭😭😭😭😭😂😂😂
