Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
BEST GIRL 😂🔥
55,980 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 28

The day we them go unbest themselves, they go come dey disturb us with their secrets 😂

Although she’s sleeping, should i wake her up?😂🤣😂

How you dey take know all these lamba 😂

So e no get who fit catch this boy for me 😂😂

Guy you too talk 😂😂😂

Elle and Oma don suffer from your hand 😂😂

If dem gather you beat 😂😂😂

Dem no dy ever go church together lol 😂 what’s happening 😂😂

Wetin u de smoke self 🙄

Your best no Dey carry you go seminar ooo😭😭😭😭

😂😂😂

🤣🤣🤣🤭🤭

This Guy.... U don know dem finish.

😂😂😂😂😂

You be fool i swear 😁😁😁😁😁😁..best girl forever

🤣🤣🤣

😂

Best girl kwanu

Guy why asaba?😅😅😅

Although she's sleeping ''' that part! 😂😂

😭😭😭

😂😂😂😂😂😂😂

Girls no dey Tweeter again? Yeye people 😛😆

😂🤣😂😂😂

Once you drink Agbo I follow form nyash put you pipe e go comot🤣🤣 clock that shii😆😆😆😆

What's Happening!

Guy Wetin be this ?😂

🤣🤣🤣
