Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

🚨BOY SPYCE NEW SNIPPET — “TOTALI” Hows it Sounding ??

1,274,425 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Oloba Collins
Oloba Collins1 год назад

Bro still Dey osinachi era ,meet us for 2025 if you don ready

Фото профиля JESUS_OF_ABJ🇳🇬
JESUS_OF_ABJ🇳🇬1 год назад

God abeg🥲

Фото профиля Czar
Czar1 год назад

Why so many negative comments? This is nice na Una just hate this boy

Фото профиля ÌKÀ NATION 🎙️
ÌKÀ NATION 🎙️1 год назад

Just feature Davido on it and you have a Banger, that “shekpe” is missing on it

Фото профиля Abass
Abass1 год назад

Na this kind song dem dey play for Enugu beer parlour

Фото профиля Cuz☦︎☦︎
Cuz☦︎☦︎1 год назад

If you never go nysc. Go collect form

Фото профиля FreshBT
FreshBT1 год назад

I am convinced the people hating on this guy in the cs are clout chasers

Фото профиля Muiz
Muiz1 год назад

Don jazzy for carry 2odds

Фото профиля TO₿EXOLA 🕸
TO₿EXOLA 🕸1 год назад

Omo if BOY SPYCE dey read this comment section na this night he go leave music industry 😂😂

Фото профиля Ola⚡️
Ola⚡️1 год назад

🔥🔥🔥

Фото профиля O’MADE
O’MADE1 год назад

🔥🔥 This one fit scatter the charts oo, Boy Spyce no dey miss!

Фото профиля U CEE
U CEE1 год назад

Nigerians dey always do because another person do. You all condemning this sweet song but hype mid songs from your fave

Фото профиля SCRUMMY
SCRUMMY1 год назад

E go use repeated verse wound us, guy go learn mechanic abeg or come my shop tomorrow make I give you one POS

Фото профиля SKD X-tera 👾
SKD X-tera 👾1 год назад

“Omiko miko miko” In 2025?

Фото профиля Mikeoriv♨️
Mikeoriv♨️1 год назад

This one never ready

Фото профиля 𝐙𝐞𝐫𝐨.𝐬𝐨𝐥
𝐙𝐞𝐫𝐨.𝐬𝐨𝐥1 год назад

Omo The comment section is killing me 😭 😂 I don laugh tire 😂

Фото профиля Big Wave 🍀🌴
Big Wave 🍀🌴1 год назад

First Kelebu now this ? Omo Don jazzy go just dey crash out like this 😭

Фото профиля drip-滴🌌
drip-滴🌌1 год назад

this one no sabi sing pass loving one igbo girl

Фото профиля Faaji Capital
Faaji Capital1 год назад

Shey this guy dy toast woman at all?. Which one be "your shoulder dy glow". You wan lick am or what?

Фото профиля BOARDMAN 📌
BOARDMAN 📌1 год назад

Stop hating on the boy

Фото профиля Heisflavy ⚔️
Heisflavy ⚔️1 год назад

That Nsuka woman wey tie you make she release you abeg

Фото профиля O̶R̶A̶C̶L̶E̶
O̶R̶A̶C̶L̶E̶1 год назад

This guy has tried every sound and failed Make e dey beat drum for rema so e no go dey waste producers time

Фото профиля Big Dreams
Big Dreams1 год назад

Make this guy chose another career this music no be am at all

Фото профиля Big Dreams
Big Dreams1 год назад

Make this guy go write Jamb abeg

Фото профиля Amy
Amy1 год назад

Na wa o

Фото профиля OG🔰🥷
OG🔰🥷1 год назад

TikTok

Фото профиля Nathan
Nathan1 год назад

this brother sounds the same on every damn song, no innovation, no trying new things out? And Don Jazzy try o 😭

Фото профиля 𝑆𝓸𝓾𝓵𝓳𝓪𝔂_01💎
𝑆𝓸𝓾𝓵𝓳𝓪𝔂_01💎1 год назад

Sounds well

Фото профиля Fred🕸️
Fred🕸️1 год назад

idk why the comments doesn’t match with the song, Dem pay una to fud? Cuz what I listened to hit like mad.

Фото профиля ຸ
ຸ1 год назад

start buying songs or hire ghost writers eje.

Фото профиля jidda!
jidda!1 год назад

E don chop jazzy burger tire see how e Dey fat🤣🤣

Фото профиля Osas
Osas1 год назад

This guy’s hate is forced fr …. He’s not actually bad

Фото профиля Big Osy
Big Osy1 год назад

See wettin Man dey sing for 2025

Похожие видео