正在加载视频...
视频加载失败
🚨BURNA BOY NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
1,537,188 次观看 • 1 天前 •via X (Twitter)
35 条评论

This one think say we still dey 2018 😂😂😂

Trying to use pan africanism enter us again lol. We don wise o. Wan use Fela pattern enter us again.

Is he joking? Are we in 2020?

Now this how you introduce a song snippet not what ogulu did there

No wonder he’s scared to drop. This is pure garbage

Make they jail this one jare

He good pass wizkid aje😂

He fell off so bad

Wetin be this

This one think say we still Dey 2022

Oloshi was probably feeling like he was fela…

Make Burna boy knw say this style don cast now 😂😂, he is not really that African thing anymore

Asake don take market from odg Odg wetin be this

Only this sound mog that snipet diieee

Lyrics don finish idolo 😭

@burnaboy pity your fans nau wetin be this 💔🤧 M!D as usual 🤣

We're seated

No worry he Dey fear to drop song 😭 I see that flop coming 😂

Shey na the Burna boy wey dem talk say e good pass wizkid be this. Omo Burna fans don too whine wizkid gan. I just dey wait for us next album

This is what music actually means... pure music.. only the genuis can understand. Before music turn into something processed with fl studio, Cubase.. losing the originality of different sounds of barter, gangan, violin, and so many....

He’s no longer that guy on singles lol

Na fc full here lol Cry for me joor

Wetin be this trash!! Thanks to Shakira & gunna if not this guy career for dun end since last year

Burna abeg nau we need an album or a single

This werey don samples almost all fela song nah flops remain 😭🤣

deaf people no know wetin god do for them chai

Highest for a reason

who told you it is a new snippet? person dey have fun, una rush post am as new snippet. 🤦♂️

Wack 😭😂😂

Bro I'm 8 seconds in and hollering. E don go back to pan African music 😂😂😭😭😭

This is going to be a good album song. Shouldn’t be dropped as single imo

Make hin come meet us 2028 hin still dey 2017

@Damilolaayo8 Flop

This one just de record poison for e fans since he buy buggati

lol 😂 nah small burna take get talent pass davido sef 😂. Both of them no reach Big Wiz







