Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Davido go Tear ACL.
15,061 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 37

@Aniedi_7 One of my favorite song ❤️ by wande coal

Legend

@Aniedi_7 Your profile shows you are confuse 😂

From David fans,

@Aniedi_7 You’re a fool If them born you well,drop your location I go kpai Mumu

Okay come Portugal. 😂😭

@Aniedi_7 @kizitouix Cook dy fraud 🤣🤣🤣

@kizitouix Hold my backy for me.

@Aniedi_7 Dem ni born davido well

He go just die.

@Aniedi_7 @Omah_dave New Gen Z wetin you know keh

@Aniedi_7 He go tear his epon join 😫😂

@Aniedi_7 Fine girl like you Dey mumu yourself online cause of this situation chai

@Aniedi_7 everybody need Davido to revive their career

@Aniedi_7 Una dey hype rubbish olun

How?

@Aniedi_7 Just listen to this mehn🥰🥰

@Aniedi_7 Mr little was damn good

@Aniedi_7 Una dy talk sha

@Aniedi_7 No he only acl😂😂

@Aniedi_7 Try listening to so mi so by wande You will fall in love instead of listening to row your boat

@Aniedi_7 Frog voice

Old news

@Aniedi_7 Wande coal dey sing abeg 💯

@Aniedi_7 U just Dey Gba

@franknwafor02 From davido fans?

@Aniedi_7 See my jam 🥰🥰

@Aniedi_7 Good song 🎧 but he no go still better for wande coal 🫶

@Aniedi_7 Una don start again😂😂💔u wan just put this one for big trouble

@Aniedi_7 Really 😂😂😂😂

@Aniedi_7 Na only this song all of una dey post since 😹😹😹😹

@Aniedi_7 Na ragebait be this?

You they mad?

@Aniedi_7

@Aniedi_7 Mugu I know you must tweet

@Aniedi_7 ACL Pah ehhh 😂

@Aniedi_7 Old taker 😂😂😂
