Loading video...
Video Failed to Load
๐จOMAH LAY NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
231,723 views โข 10 days ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

Wetin be snippet again For song wey we go chop midnight? COM DELUXE OUT IN 10 HRS ! โ๏ธ

He don sing this one before na ๐

๐๐๐ฅ๐ฅ

@favourdave5676 Omah lay in 2026?

He makes songs that are so good for being high

Life ๐ I been Dey hot before I no Dey hot again shall never be your portion

This one think we still in Stone Age era ๐ญ

Omah lay nor dey disappoint ๐ฅ

He too good no worry

Afrobeat is coming to an end sadly

You go just know say this is why he fake his injury ๐คฆ๐ป๐คฆ๐ป๐ญ

โCanada breeze 0.2 ?๐โโ๏ธ

Is he on some Molly

@Elixir776 Wetin this guy they always sing about sef

Rema and Omah Lay have one in common: songs have finished from their mouths

"time is ticking like it's snowing time"

Omo ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐ฅ

Hopefully he ft someone on it... The song looks like it needs a switch

Spirit music ๐

Wait e wan Dey copy rema chai This one too obvious fr Injury then snippet next God dey ๐คง

So smooth

Bring for me๐ฝ

I think sey this guy break leg before naw

We've move on from this kind of sound jorr

Don T is on this one

E enter oo ๐ฅ๐ฅ

Oh Omah ๐ฅบ

Gbedu ooo๐ฅ

Make he just give up

Sounding like Canada breeze, make he bring am

Later he will cry that Rema stole his idea when he's the real th!ef. What a clown ๐ญ

Crazy

Sing another one we don hear dis one






